SOUND SULTAN: Area

Sound Sultan - Area

[BRIDGE:]
Ajo o dabi ile
No matter where u go
make u no forget area o area o
Na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o

[CHORUS:]
How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Far away, that one no say make u dey bone area o
Mother landi o

na your area o

VERSE 1
Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
still dey stay for face me i face you
promise say u no go fashie them
every other month u go dey tashi them
Hillary wey u been promise to marry
Still dey wait ol boy she don tarry
When she see u na inside Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Use mago mago get dough
Now your Oyinbo wife don’t know
next thing you know she don go report you
Wetin you know them don deport you

[CHORUS:]

[BRIDGE:]

FEMI KUTI: Truth Don Die

Femi Kuti - Truth Don Die

Truth don die O
Na yesterday him talk
Him want to travel for the world

To teach him people him word
The true word of God
Make people stop to lie
Say na lie spoil the world
If people stop to lie
Enjoyment go full the world
[CHORUS:]
If we stop to lie; enjoyment for world
If we stop to lie; good for world
If we stop to lie; honesty for world
If we stop to lie; truth for world
As him won come out of junction
Him no see Molue for him left
As him won come out of junction
Him no see trailer for him right

Na so the Molue jam am
Trailer mash am for head
Molue jam am
Trailer mash am for head
People gather
Dem come dey look am
Dem rush am Doctor
Him no fit save am
Mr. Doctor no fit save am
Na so truth come die O

Him come clear road for lie
Na lie lie full the world
Lie go dey jump from mouth
Like water rush from pump
The way people dey lie
Dem no dey fear dem God
The way people dey lie
Dem no dey fear dem Shrine
Dem just dey lie
Dem just dey lie O
Dem just dey lie

ASA: So Beautiful

Asa - So Beautiful

Beautiful is your name
Wonderful is what you are to me
It’s you I see in my dreams
Everyday and I pray for you
Queen of my life
You’re so beautiful mama.
You’re beautiful

Emi n wa mama kan
Ta lori yeye yen
Mama mi o roju ri
And that’s why I’m loving you

Nitori omo o jiya
Ni le oko
Mama mi ko roju ri
And that’s why am loving you

La la la la
la la la o o
You are beautiful
You are beautiful

Ebami kira fun mama mi
Orisha bi iya o
Ko si laiye