FELA KUTI: When Trouble Sleep Yanga Go Wake Am

Fela - When trouble sleep yanga go wake am

Mr. Husband marry for church
He make big party
Then he start to spray
Because him love him wife
Mrs. wife come run away”
Bank manager run come
He say, “Mister, pay me your debt”
Wetin him dey find, for Lagos e-o
PALAVER, HE DEY FIND
Palaver, he go get-e o
PALAVER, HE GO GET
Palaver

When cat sleep
Rat go bite him tail
Wetin him dey find
PALAVER, HE DEY FIND
Palaver, he go get-e o
PALAVER, HE GO GET
Palaver, he go get e-o

Ra ra-ra ra

OMAWUMI (Featuring 2Baba): What A Bang Bang

Omawumi - What a bang bang

VERSE 1

I don’t wanna be a guest in my home
I no want to dey feel like I be stranger with my very own
I want my people back at home to live in peace and unity o
All them wuru wuru people dey feed on we like bread and tea

Dem dey claim diplomatic immunity
On top of the civil political ingenuity
And them people dem using spirituality
Like a mask to hide their anxiety

Incase you no notice
There’s a guy on vacation called justice
When he approaches
You’ll be mumbling words like
Supercalifragilisticexpialidocious

[CHORUS:]

Monkey work Baboon chop
Fire in the jungle
Wata bang bang Wata Wata bang bang (x2)