NOSA: Already Done

nosa-already-done

When it’s seem that there’s delay
and I don’t know how long
I have to wait…

And holding on through the night
and waiting for the break of day…

But nothing do me, I won’t fret
The Lord has never failed.
So, I won’t let these things disturb me
Cos, every week, he has made it.

Yes, it’s already done (3x)
Everything that I need…
It’s already done.

NOSA: Undisputed

Nosa - Undisputed

I no go fit talk of all your wonders
even if na mouth full my body
first of all

you create this world
without blunder
the Bible talk the full story
since the beginning of time
we dey see am o
say your power no be ordinary
na this information
make me dey sing you this song
so I go let the whole world know

say undisputed you be (baba)
you no dey (maga)
the way you get e (power)
dey make me (hala)
I am (glad that)
you are my (father)
with you I no go (suffer) anyday
undisputed you be (baba)
you get e (power)
your enemies dey (scatter)

the way dem (gather)

NOSA: I Go Stay

Nosa - I Go Stay

When I wan pray I no dey pray like who no get faith
Me I no dey rush I no dey pray like who no fit wait
I no dey pray in an anyhow way
but according to the way wey God talk say
make we dey pray (make we dey pray)

And when I dey pray for any matter
And he be like say the matter no dey better
I no dey shake
I no dey worry
As long as God still dey for heaven

I go stay
I go wait
Till my prayer don prevail

And my faith
no go shake
Cause Jesus never fails
I go pray am
fervent prayer
Of the righteous must avail
God go answer me before I even open mouth